Barcelona don win dia fes match inside two matches for La Liga as dem come from back take beat Almeria 2-1 for match wey shele on Saturday...
Posted by Fit lyrics at 05:39,
Add Comment
Chelsea don pour sand for Liverpool garri for inside dia house afta dem bilala dem 2-1 for de BPL game wey happen on Saturday for Anfield...
Posted by Fit lyrics at 05:37,
Add Comment
Posted by Fit lyrics at 05:36,
Add Comment
Na dis weekend, Morocco get for dem to decide weda dem go host de 2015 African Nations Cup as dem dey fear spread ofEbola virus but fit face...
Posted by Fit lyrics at 22:46,
Add Comment
Supa EagusNaija wey na dem be de Baba for Africa go enta de same trouser wit Brazil wey don win de World Cup 5 times for play play match wey...
Posted by Fit lyrics at 22:42,
Add Comment
Eagus of Naija bilala Ghana 1-0 for deplay play match wey dem play on Friday nite for de Uyo International Stadium.De padi padi game wey hap...
Posted by Fit lyrics at 22:40,
Add Comment
Subscribe to:
Posts (Atom)