Powered by Blogger.

Chelsea neva pure - Mourinho

Chelsea neva pure - Mourinho Chelsea coachi, Jose Mourinho no gree hear say hin team fit no chop beating dis season, afta dem waya Liverpool 2-1 on Saturday. Dieg...

Barca, Real no gree drop points

Barca, Real no gree drop points Barcelona don win dia fes match inside two matches for La Liga as dem come from back take beat Almeria 2-1 for match wey shele on Saturday...

Blues strong pass Reds

Blues strong pass Reds Chelsea don pour sand for Liverpool garri for inside dia house afta dem bilala dem 2-1 for de BPL game wey happen on Saturday for Anfield...

No Spain waka for Costa

No Spain waka for Costa Chelsea striker Diego Costa no go dey Spain team wey go play Belarus and Germany dis month afta coachi Vicente del Bosque tok say dem li...

Morocco fit face Caf Sanction

Morocco fit face Caf Sanction Na dis weekend, Morocco get for dem to decide weda dem go host de 2015 African Nations Cup as dem dey fear spread ofEbola virus but fit face...

Eagus go jam Brazil

Eagus go jam Brazil Supa EagusNaija wey na dem be de Baba for Africa go enta de same trouser wit Brazil wey don win de World Cup 5 times for play play match wey...

Eagus nack Ghana 1-kondo for Uyo

Eagus nack Ghana 1-kondo for Uyo Eagus of Naija bilala Ghana 1-0 for deplay play match wey dem play on Friday nite for de Uyo International Stadium.De padi padi game wey hap...

Ebola no go spoil Afcon

Ebola no go spoil Afcon Morocco get from now till weekend for dem to decide weda dem still wan host ness year's African Nations Cup finals afta de Confedera...

Dem dey find Enyeama for England

Dem dey find Enyeama for England Two ogbonge clubs for England wey dia name be Liverpool and Sunderland don dey take style dey find Supa Eagus numba 1 golkipa, Vincent ...

CSKA do City film trick

CSKA do City film trick Manchester City don dey siddon for botom pot for Group E of de Champions League as CSKA Moscow enta dia side waya dem 2-1 for match wey s...

Liverpool mind na water as Chelsea dey come

Liverpool mind na water as Chelsea dey come As Liverpool dey prepia to follow Chelsea play on Saturday, nobodi go tell dem say de 2-kondo wey Chelsea waya dem las season, spoil dia...

Eye dey ontop Gerrard

Eye dey ontop Gerrard Liverpool coachi, Brendan Rodgers don tok say hin skippo, Steven Gerrard, no dey shake, as Liverpool dey prepia to face Chelsea for Premi...

Alaba injury dey pain Guardiola

Alaba injury dey pain Guardiola Pep Guardiola wey be Bayern Munich coachi don tok say dem go miss dia ogbonge guyman wey no dey miss action sam sam, David Alaba as Bayer...

'City no get mind again'

'City no get mind again' Manchester City coachi, Manuel Pellegrini, tok say hin playas confido don waka and dem no get mind again, afta CSKA Moscow waya dem 2-1 fo...

Pageviews past week